Pan African legend, Thomas Sankara was the leader of Burkina Faso from 1984 to 1987. He is celebrated because he stood up to neocolonial tyranny. He understood that the colonizers united to subjugate Africa, so Africa has to unite to free herself. He was so successful in his reforms that France thought they had to get rid of him and they used his friend Blaise Campaore to assassinate him.
One of de person wey get big name for Pan Africa. Thomas Sankara who be oga of Burkina Faso frm 1984 to 1987. Dem praise am wella bcuz him hold ground make dem no do him people anyhow. Him know all wetin Dem want com do him people so him say make dem join hand handle d matter way Dem want bring so that Dem no go fit do Dem anyhow. Him get better sense wey be say France cum d plan to kill am na him padi Blaise campaore Dem cum use kill am.